I dey vibe with that guy.
Many youth wan japa go abroad.
Turn up the gbedu, make we dance.
Send me your aza make I pay you.
Do am sharp sharp before he come.
Wetin dey happen here?
Stop to yarn dust, talk true.
Oga, good morning sir.
This heat go make person kolo.
The dress they fit her nyash.
More than 1,500 words... defined by people like you and me!